Ukamaka Okoh: Di Nigerian basketballer wey dey also make shoes

Wetin we call dis Video, See di Nigerian professional basketballer wey be shoemaker

22-years-old Ukamaka Okoh na professional Nigerian female basketball player wey dey also make shoes as her side hustle.

For Ukamaka, she see shoe making as "something wey she like to do to standout" even though basketball na "like life to her".

Di Mountain of Fire basketball player get dreams to play for Nigeria national team one.

Producer: Moseph Ekine

Video : Dan Ikpoyi