Somalia Coronavirus: Gravedigger tok how dem dey hide pipo wey die of Covid-19

Wetin we call dis Video, Somalia gravedigger tok about how dem dey hide pipo wey die of coronavirus

BBC Africa Eye don investigate di mata come find out say burial grounds for di kontri dey fill up fast fast.

Di kontri healthcare system dey face bad time sake of di fight fight for di kontri for thirty years now.

BBC Africa Eye bin dey also look into di reality of coronavirus in Somalia, as dem follow two young doctors in di fight of their lives.