Hushpuppi arrested: FBI agent expose why US arrest, extradite, want Nigeria Instagram celeb Raymond Abass AKA Hushpuppi sentenced to prison wit orange uniform

Hushpuppi stand in front of one of im Rolls Royce

Wia dis foto come from, Hushpuppi/Instagram

    • Author, Onyinye Chime
    • Role, Broadcast Journalist, BBC News Pidgin

Inside affidavit wey US Federal Bureau of Investigation (FBI), special agent Andrew John Innocenti wit di Cyber Crime Squad - March 2015 to December 2018 - bin give, im list di charges wey dem sama Ramon Olorunwa Abbas alias Ray Hushpuppi.

Oga Innocenti wey bin dey follow investigate criminal complain against Hushpuppi say im arrest dey based on accuse of conspiracy to engage for moni laundering.

E say Hushpuppi na ona of di leaders of international group of 419 boys wey dey do yahoo-yahoo plus moni laundering wey suppose worth hundreds of millions.

Hushpuppi sentenced to prison na im Andrew John Innocenti expose inside di Affidavit
Wetin we call dis foto, John Innocenti affidavit on hushpuppi
Andrew John Innocenti Affidavit dey make pipo ask how many years was hushpuppi sentenced
Has Hushpuppi been sentenced? - Andrew John Innocenti Affidavit try to expose di mata
Net worth of Hushpuppi 2020 show inside Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit tok about Hushpuppi house in Dubai
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit
Andrew John Innocenti Affidavit