Young Pipo fit catch coronavirus?
E fit possible say you don hear some informate for social media say young pipo no fit catch coronavirus.
Dis kain informate na im make young students for America bin dey crowd beaches dem.
But na lie, young pipo fit get di virus.

