Vitamin C fit prevent coronavirus?

Wetin we call dis Video, Vitamin C fit prevent coronavirus?

You fit don dey see rumour for social media about which kain vitamin C fit to prevent coronavirus to catch pesin,

When you see dat kain tin, jump am pass.

#Although vitamin C dey good for bodi, no correct gist don comot from health organisation dem mouth say dis na triue.