Coronavirus na rich man sickness?

Wetin we call dis Video, Coronavirus na rich man sickess?

If any pesin tell you say coronavirus na rich man pikin, tell am say make e put dat one for im pocket.

Any pesin fit get Covid-19 and if you get disease wey come from abroad when you neva travel dat one go pain now.

So, wetin you fit do na to follow social distancing so you no go catch am.