Coronavirus lock-down diaries: Mr Eazi tok about im self-isolation experience
Nigerian-Ghanaian musician Mr Eazi and BBC DJ Edu dey self-isolate afta dem begin feel funny and get symptoms of Coronavirus.
Although dem never test yet, Mr Eazi tok about how e dey keep busy, tok with im mama, family and im advice to im fans.


