Uti Nwachukwu on QTMPY: Good looks, friendships and celebrity rumor
For im Instagram, im describe imsef as clout chaser.
Uti Nwachukwu tok say im life dey private even as im dey very popular for TV and events.
'For pipo to know wetin I dey do, e go hard.' Na so im tok.
Di entertainer try wella give us small gist onto how im dey run im life mata plus why e dey important not to dey carry many friend for Question Till Mouth Pain You.
Producers: Abdulmalik Fahd and Ufuoma Gift

