How Africans dey risk death to reach America
Di Darien Gap na one of di most dangerous jungles for di world as pipo wey dey sell drugs, tiffs and animals wey get poison dey inside.
So why plenty Africans dey try cross dis jungle wey dey South America?
BBC Catherine Byaruhanga join one group.
Video journalist: Mohamed Madi
Producer: Alejandro Millan



