Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims

Wetin we call dis Video, Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims

Egagi community for Niger state dey fear sake of wata wata disease wey dey spread like cholera and odas.