Codeine diet song no be about codeine - Slimcase

Wetin we call dis Video, Codeine diet song no be about codeine - Slimcase

Nigeria musician, wey pipo say na im start shaku-shaku dance, say im popular song, Codeine Diet, no be to promote bad tin.

Im follow BBC Pidgin yan to explain di idea behind di song.