Aliko Dangote say one day im go buy Arsenal football club

Wetin we call dis Video, Aliko Dangote say one day im go buy Arsenal football club

Man wey rich pass for Africa, Alhaji Aliko Dangote don tell BBC Pidgin say im waka don dey click to buy Arsenal Football Club for England.