Plastic Pollution and how Lagosians dey use plastic am block water

Wetin we call dis Video, How Lagosians dey use plastics to block waterways

Lagos, wey be Nigeria commercial capital, dey produce ova 13,000 tons of waste evriday.

But di koko be say many pipono send wia e dey go

Plenti of di waste na plastic wey dey finally land inside river, dey block gutter wey dey later cause flooding.

BBC Pidgin follow one NGO enta boat to see how dem dey clear plastic for Lagos waterways.

Story by: Abdulmalik Fahd Abdulmalik