"I no like make dem dey call me caterer"

Wetin we call dis Video, 5 things wey you no suppose tell chef

Food na better thing wey dey sweet person for belle.

But e get some things wey you go tell person wey don take im time, sweat for kitchen, put better salt and pepper, wey go vex am.

Wetin person go tell you wey go vex you?