#EatDrinkFestival: Food matter dey happen for Lagos

#EatDrinkFestival na one of di big food event wey Eat.DrinkLagos arrange for people to come chop and jollificate for Nigeria economic capital wey be Lagos

Chicken dey release plenty smoke
Wetin we call dis foto, Di #EatDrinkFestival dey happen for Lagos, Nigeria and na all about food matter
People wey dey crowd di festival
Wetin we call dis foto, Many young people show ground for di food festival
Woman dey dis put Ewedu, Gbegiri and Omi Obe for Plate
Wetin we call dis foto, Local dishes sef full ground; dis one na Amala and Gbegiri
Cake dey for inside cake
Wetin we call dis foto, International food join sef show face
Na food dey fire dem dey prepare to sell
Wetin we call dis foto, Celebrity chefs join show for di matter as dem come showcase dia skills
People dey siddon for di festival
Wetin we call dis foto, People no go di festival to play as dem siddon to enjoy di food
Slay queens turn up to chop better food
Wetin we call dis foto, No be by slay queen, people no carry last as dem show ground to taste better food
Seafood Paella be part of di international food for di festival
Wetin we call dis foto, Dis seafood paella get shirmp, mushroom, oyester, rice and correct spices make e sweet
Barman for #EatDrinkFestival 2017
Wetin we call dis foto, No be just food wey people come chop, some of dem come taste drink join
EatDrinkFestival
Wetin we call dis foto, EatDrinkFestival na big food event for Lagos, Nigeria, wey dey allow vendors sell food to plenty people