Nigeria: Backpackers say to sleep for outside na im sweet pass

Wetin we call dis Video, Nigeria: See as backpackers dey waka for Lagos

Backpackers na people wey dey camp for outside as part of jollification and for health reasons dem.

BBC tori person Ema Ediosio follow dem waka for Lagos, Nigeria, where dem tell her say di gain na to meet people, learn things, and better dia life.