How Davido #30BillionConcert take happen

Wia dis foto come from, Getty Images
Davido #30BillionConcert na one wey many people wait for well well.
E no dey surprising as di award winning star of "Fall", "IF", "Like That" and "FIA" been tell im fans before di concert say make dem ready.
Di concert don come and go but how e take waka?
Di concert trend wella
Social media never still sleep ontop di mata. People wey no fit make di show observe and monitor things ontop social media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2
Say #30BillionConcert trend for Nigeria fit no be news but di one wey make people throway salute pass na say e trend for America too.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Reunion things
So dis one, people no expect am at all. Mohits together, as in Wande Coal, D'banj and Don Jazzy? Yes, dem perform together for di show and people hail dis one well well.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5
Wetin join Ann inside di mata?
Remember say #30BillionConcert trend reach America? Okay, so one twitter user for US take eye see am come put mouth for di mata.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6
But dis thing wey she talk so eh start twitter war.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9
Again, Wizkid and Davido
Okay, so people never get over di shock say Davido make surprise appearance for Wizkid concert, so dis na one thing wey dem been dey look out for, for Davido own concert. So Wizkid show for Davido concert, dem hold hands, jump around and perform together, but eh, di only thing be say fans for want make im perform for longer time. But anyway, di fact say dem dey hold hand sing together now dey sweet dia fans for belle.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 10
As per di question whether e meet expectation, finally sha, e depend on who you ask.