Lions vs Eagles: How 2nd leg go be?

Wetin we call dis Video, Lions vs Eagles: Nigerian players talk how part two go be for Yaounde

After Super Eagles of Nigeria win 4-0 against Cameroun for home, dem go travel go Yaounde for di return leg on Monday.

So, as e be say dem score plenty goal like dat, how di second leg go be?

Di work don finish or dem dey expect something different from Cameroun?