Gunmen kidnap more dan 70 pipo for northwest Nigeria

Latest news updates on Nigeria, Ghana, Africa and di world plus di Russian-Ukraine invasion.

Live Coverage

  1. All you need sabi about 2026 UTME examination

  2. US close embassy, suspend visa services for Abuja afta dem order staff to comot sake of security wahala

  3. Islamist insurgency wey dey spread don dominate Benin presidential campaign

  4. 'We wey dey alive, na God keep us' - Sojas wey survive Boko Haram attack for Borno tok afta Gen Braimah death

  5. Terrorists kpai Brigadier General Oseni Braimah as Nigerian Army confam deaths of sojas for Borno

  6. Champions League quarterfinal: Barcelona, Liverpool lose, PSG, Atletico get first leg advantage for UCL

  7. US Immigration release ex-Ghana finance minister three months afta dem detain am

  8. Covenant University confam cause of death of student, deny medical negligence

  9. Nnamdi Kanu lawyer give update about dia appeal as Ipob leader dey serve life imprisonment for Sokoto prison

  10. Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  11. $220 to buy ant?

  12. Occupy Inec: Atiku, Obi, ADC leaders protest against Inec for Abuja

  13. Nigerian Army clear allegations wey ex-soja make on welfare and salaries of Army personnel - how dem dey pay dem?

  14. Attacks wey don happun for Nigeria afta Tinubu visit Plateau State

  15. Which options ADC get?

  16. Why EFCC neva act on Nigerians calls to prosecute Blessing CEO sake of stage 4 cancer claim and donations

  17. Wetin US lobbying firm wan do for ADC inside dia kasala wit Inec?

  18. 'DSS assure me of safety but I no dey fear' - Channels TV host react to Wike 'shooting' comment

  19. Wetin law tok about Blessing CEO stage 4 cancer claim and donations as Nigerians call on EFCC to prosecute her

  20. Tinubu ministers, appointees wey don resign ahead of 2027 general elections