Una Bye-Bye
Na here we go march break ontop our live coverage of di Nigeria 2023 presidential and National Assembly elections.
Make you dey inside dis page to read up all di tori about how voting go across Nigeria during di election.
Dis na some of di highlights of our coverage;
- Counting of votes dey go on for Nigeria 2023 presidential and parliamentary election
- Voting go continue today across different states for Nigeria
- Peter Obi, Tinubu, Atiku all win dia units for Nigeria presidential elections 2023
- Pipo protest for Amuwo Odofin area of Lagos say dem no see Inec officials
- Nigeria President Muhammadu Buhari cast im vote for Daura, Katsina state
- Nigeria dey vote who dia next leaders go be inside presidential and legislative elections
























