Inec return APC Bola Tinubu as president-elect

Millions of Nigerians vote for di most competitive presidential election since military rule end. Sabi pipo say dis time, na three horse race.

Live Coverage

Victor Ezeama, Helen Oyibo, Jelilat Olawale and Annette Arotiba

  1. Una Bye-bye!

    We thank una for staying wit us for our live coverage through the elections, afta di election, through di collation of results and di announcement of di winner.

    Make una join us again for our live coverage of di govnorship and state assembly elections.

    We leave una wit a data picture wey break down di total votes di top candidates get.

    From all of us for di team, thank you again and bye-bye!

    Data Picture
  2. Breaking, Inec declare Bola Tinubu winner of 2023 presidential election

    Inec declare Bola Tinubu of APC winner of Nigeria 2023 presidential election and return am as president-elect.

  3. Inec declare Bola Tinubu winner of 2023 Nigeria presidential election

  4. Breaking, Inec dey ready to make final declaration

    Di returning officer for di presidential election now don dey ready to make di final declaration.

  5. States Peter Obi win in total

    Peter Obi

    See di breakdown of di states Labour Party Peter Obi win.

    But to win di election, a candidate go need to get di most votes and 25% of ballots cast for two-thirds of Nigeria 36 states to be declared as di winner.

    • Enugu
    • Lagos
    • Nasarawa
    • FCT
    • Edo state
    • Abia
    • Plateau
    • Cross River
    • Delta
    • Ebonyi
    • Anambra
    • Imo
  6. States Bola Tinubu win in total

    Bola Tinubu

    See di breakdown of di states APC candidate Bola Tinubu win.

    But to win di election, a candidate go need to get di most votes and 25% of ballots cast for two-thirds of Nigeria 36 states to be declared as di winner.

    • Ekiti
    • Kwara
    • Ondo
    • Ogun
    • Oyo
    • Jigawa
    • Niger
    • Benue
    • Kogi
    • Zamfara
    • Borno
    • Rivers
  7. States Atiku Abubakar win in total

    Atiku Abubakar

    Di returning officer for di presidential election now don receive all di results from di 36 states of di federation and di FCT.

    See di breakdown of where di PDP candidate Atiku Abubakar win.

    But to win di election, a candidate go need to get di most votes and 25% of ballots cast for two-thirds of Nigeria 36 states to be declared as di winner.

    • Osun
    • Yobe
    • Gombe
    • Adamawa
    • Katsina
    • Akwa Ibom
    • Bauchi
    • Bayelsa
    • Kaduna
    • Kebbi
    • Sokoto
    • Taraba
  8. Data representation of di last states Inec receive

    Inec returning officer Prof. Mahmood Yakubu don receive di remaining four states for di presidential election, Imo, Taraba, Borno and Rivers state.

    See di break down below.

    Data Pic
    Data Pic
    Data Pic
    Data Pic
  9. Labour Party win Imo state

    Di returning officer for Inec don receive di result from Imo state.

    APC: 66,406

    PDP: 30,234

    NNPP: 1,552

    LP: 360,495

    TOTAL VALID VOTES: 467,380

    TOTAL REJECTED VOTES: 10,577

    TOTAL VOTES CAST: 477,957

  10. APC win Rivers state

    Di returning officer for Inec don receive di result from Rivers state.

    APC: 231,591

    PDP: 88,468

    NNPP: 1,322

    LP: 175,071

    TOTAL VALID VOTES: 523,651

    TOTAL REJECTED VOTES: 30,293

    TOTAL VOTES CAST: 553,944

  11. APC win Borno

    Bola Tinubu

    Wia dis foto come from, Twitter/@officialbat

    Di returning officer for Inec don receive di result from Borno State.

    APC: 252,282

    PDP: 190,921

    NNPP: 4,626

    LP: 7,205

    TOTAL VALID VOTES: 465,287

    TOTAL REJECTED VOTES: 32,658

    TOTAL VOTES CAST: 497,945

  12. PDP win Taraba state

    Di returning officer for Inec don receive di result from Taraba State.

    APC: 135,165

    PDP: 189,017

    NNPP: 12,818

    LP: 146,315

    TOTAL VALID VOTES: 449,358

    TOTAL REJECTED VOTES: 18,460

    TOTAL VOTES CAST: 467,818

  13. Breaking, National collation centre don come back

    Di national collation centre don come back.

    Before dem march break, di returning officer receive results from Cross River, Ebonyi, Delta and Anambra states.

  14. Data representation of di latest results

    As Inec resume from dia break, di returning officer don receive results from di Scope of Cross River, Ebonyi, Delta and Anambra states.

    See di break down for di Data foto below.

    Data Pic
    Data Pic
    Data Pic
    Data Pic
  15. Breaking, National collation centre go on break

    Di national collation centre don go on break.

    Na four states remain for dem to call.

  16. Labour Party win Anambra state

    Peter Obi

    Di returning officer for Inec don receive di result from Anambra state.

    Registered voters: 2,656,437

    Accredited voters: 628,590

    APC 5,111

    LP 584,621

    NNPP 1,967

    PDP 9,036

    Valid votes 613,861

    Rejected votes 10,751

    Total votes cast 624,612

    Cancellations in 45 polling units with 25368 registered voters and 25027 PVCs collected

  17. Labour Party win Ebonyi state

    Di returning officer for Inec don receive di result from Ebonyi State.

    Registered voters: 1,597,646

    Accredited voters: 337,887

    APC 42,402

    LP 259,738

    NNPP 1,661

    PDP 13,503

    Valid votes 325,351

    Rejected votes 11,990

    Total votes cast 337,341

  18. Labour Party win Delta state

    Di returning officer for Inec don receive di result from Delta State.

    Registered voters: 3,221,697

    Accredited voters: 667,149

    APC 90,183

    LP 341,866

    NNPP 3,122

    PDP 161,600

    Valid votes 615,341

    Rejected votes 39,309

    Total votes cast 654,650

  19. Labour Party win Cross River state

    Peter Obi

    Wia dis foto come from, Twitter/@Peterobi

    Di returning officer for Inec don receive di result from Cross River State.

    Registered voters: 1766466

    Accredited voters: 44880

    APC 130,520

    LP 179,917

    NNPP 1,644

    PDP 95,425

    Valid votes 416,968

    Rejected votes 24,608

    Total votes cast 441,576

  20. Breaking, National collation centre don resume

    Di national collation centre don resume for Abuja afta dem take some hours break.