Adeleke defeat Oyetola to win Osun govnorship election

Live updates from Osun state wia residents dey elect dia next govnor.

Live Coverage

Helen Oyibo, Jelilat Olawale and Victor Ezeama

  1. Five tins you fit no sabi about Ademola Adeleke

  2. Na here we go stop!, We dey hail!

    E don reach make we end our live coverage of di 2022 Osun state govnorship election.

    Winner don emerge and jubilations don start across dis state.

    You fit read how PDP candidate Ademola Adeleke take win di election here

  3. How Adeleke win Osun govnorship election

  4. Nigerians congratulate Ademola Adeleke as im win Osun govnorship election

    Many pipo don enta social media to react to di announcement of Senator Ademola Adeleke as di winnere of Osun govnorship election.

    Di People s Democratic Party poll vote of 403,371 to beat im closest rival Adegboyega Oyetola of di All Progressives Congress wey poll 375,027.

    Dis na some of di comments wey gada from Twitter

    Skip X post, 1
    Allow X content?

    Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

    Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

    End of X post, 1

    Skip X post, 2

    End of X post, 2

    Skip X post, 3

    End of X post, 3

    Skip X post, 4

    End of X post, 4

  5. Ademola Adeleke win Osun govnorship election

  6. Adeleke clinch 17 out of 30 local goment areas for Osun govnorship election

  7. Adeleke carry top for Irewole

    Irewole LGA

    APC - 18,198

    PDP - 14,216

    LP - 17 SDP - 11

  8. Breaking, PDP win for Egbedore

    Egbedore LGA

    APC - 9,228

    PDP - 13,230

    LP - 41

    SDP - 22

  9. PDP beat APC for Ejigbo

    Ejigbo LGA

    APC - 14,355

    PDP - 18,065

    LP - 30

    SDP - 17

  10. Breaking, Oyetola win for Isokan

    Isokan LGA

    APC - 10,833

    PDP - 10,777

    LP - 17

    SDP - 08

  11. Breaking, Adeleke win own local goment

    Ede South LGA

    APC - 5,704

    PDP - 19,438

    LP - 16 SDP - 11

  12. Breaking, Adeleke beat Labour party Lasun Yusuf for im backyard

    Canditate of di Peoples Democractic Party for di 2022 govnorship election don beat one of im opponents and candidate of di Labour party, Lasun Yusuf for im local goment.

    Irepodun LGA

    APC - 12,122

    PDP - 14,369

    LP - 1,886

    SDP - 06

  13. Breaking, PDP, Adeleke chop defeat for Ife central

    APC - 17,880

    PDP - 13,532

    LP - 134

    SDP - 10

  14. Breaking, APC win for Ifelodun

    Ifedayo LGA

    APC - 5,016

    PDP - 4,730

    LP - 01

    SDP - 00

  15. Breaking, Adeleke beat Oyetola for Olorunda

    APC - 18,709

    PDP - 21,350

    LP - 63

    SDP - 46

  16. Breaking, Oyetola chop defeat for Obokun

    Obokun LGA

    APC - 9,727

    PDP - 13,575

    LP - 11

    SDP - 04

  17. Breaking, APC candidate, Gboyega Oyetola win for im local goment

    Boripe LGA

    APC - 21,205

    PDP - 7,595

    LP - 04

    SDP - 09

  18. Breaking, Gboyega Oyetola defeat Ademola Adeleke for Ayedire

    APC - 7,868

    PDP - 7,402

    LP - 07

    SDP - 04

  19. Breaking, PDP carry win for Ilesa west

    APC - 10,777

    PDP - 13,769

    LP - 40

    SDP - 21

  20. Watch how di collation of election results dey go for here