You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Nigeria 1-0 Egypt reactions: Iheanacho goal see Super Eagles defeat Pharaohs
Host of di 2021 Africa Cup of Nations, Afcon, Cameroon beat Burkina Faso to win di opening game of di tournament.
Live Coverage
Helen Oyibo and Moseph Ekine
Moments to remember for Afcon 2021 wey just end
Sadio Mane score winning penalty to help Senegal win Afcon 2021
How Cameroon come from behind to win Burkina Faso on penalties and finish third for Afcon 2021
Egypt beat Cameroon for penalty shootout to reach Afcon final
Cameroon vs Egypt: Pharaoh's go fit tame Indomitable Lions?
Mane Senegal crush Burkina Faso to book a place for Afcon 2021 final
Senegal blast Equatorial Guinea 3-1
Egypt come from behind to nack Morocco 2-1 and qualify for semi - finals
Toko Ekambi shine as Indomitable Lions prove say dem strong pass Scorpions
Senegal dey face attacks sake of Mane head injury
President Biya order investigation into stampede wey kill eight pipo for Olembe stadium
How I escape Yaoundé nightclub explosion - Waitress for LIVS
Cameroon go face Comoros, without dia goalkeeper?
Four times Super Eagles suffer shock exit from football tournament
Ten-man Super Eales fall to Tunisia, chop elimination from Afcon
Nigeria vs Tunisia: Head to head, time and oda tins you need to know
Wetin you need to know about Super Eagles Forward Moses Simon
Nigeria vs Guinea Bissau - Wetin to expect
Wetin you need to know about Comoros wey beat Ghana for shock victory for Afcon