'I be 100 per cent Naija' - French-Lebanese lady tok how she grow inside Nigeria culture

Wetin we call dis Video, French-Lebanese lady share her experience wit Naija culture
'I be 100 per cent Naija' - French-Lebanese lady tok how she grow inside Nigeria culture
    • Author, Adesola Ikulajolu
    • Role, BBC News

Plenti pipo no believe say Sisi Oyibo sabi speak Pidgin becos she be French-Lebanese.

But she prove dem wrong as confam pesin wey grow up for Nigeria.

Sisi Oyibo tell BBC News Pidgin for exclusive interview say she get her name from di street of Lagos.

"Nigeria always feel like home, and nobody fit tell you wia home be," Sisi Oyibo tok.

Produced by: Adesola Ikulajolu

Edited by: Mobolaji Olatunde