How celebrities turn up for actor Kunle Remi wedding

Wia dis foto come from, Bimbo Ademoye, @sharonooja/Instagram, Screenshot, @akahnnahi,
Nigerian celebrities gada to celebrate wit Oyekunle Oluwaremi Opeyemi wey pipo sabi as Kunle Remi as im dey marry im long time girl friend Boluwatiwi Oye for Lagos on Friday.
Di couple adore demselve wit orange and brown traditional attire as dem tie di knot traditionally.
Tori of dia engagement bin comot on 1 January wen Remi post foto of dia hands wit engagement ring on im official Instagram page.
Remi add caption for im instagram page say, "Tiwi, I don come to you humbly as G.O.A.T wit a goat… you dey ready to dance Ayamii ?"
During di traditional wedding, Nigeria billionaire Femi Otedola, Bisola Aiyeola, Bimbo Ademoye, Adeyemi Okanlawon, Layi Wasabi, among odas congratulate di couple and celebrate wit dem.
Also celebrities like Nnadi Akah, Mofe Duncan and Daniel Effiong wear Agbada to grace di occasion and support di groom wey dey beg for di hand of di bride in marriage.
Di couple hold dia church wedding early mor-mor on Saturday for Lagos.
Bimbo Ademoye, wey attend di wedding as groom friend, express her happiness for Remi and Tiwi on her Instagram page.
End of Di one wey oda users dey read well well
"My brother don dey hitched !!. Best man duties . I dey happy right now. Tank you God for such a beautiful day," she bin write.
Kunle Remi share foto of im beautiful wife on top Instagram as im give di meaning of her Yoruba name for English - As God don tok.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 1
Di couple happily share beautiful fotos of dia proposal on top social media. Many netizens dey happy for di couple, while some ladies wey bin get crush on di actor dey surprised say im don propose to im woman,
Afta di proposal she bin warn pipo make dem stay away from her man.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 2

End of Instagram post, 3
Videos and fotos of di groom men wey dey follow actor Kunle Remi jollie as im marry im wife afta five years of relationship also flood social media. Di groom men wear white Agbada wit wine cap and colourful accesories.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 4
Who be Kunle Remi?

End of Instagram post, 5
Bimbo Ademoye, co-star of Ainkulapo attend for di wedding to support di groom. Di actress wear white Agbada and Gele head gear as she bin dey jollie wit di couple and oda celebrities.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 6
Groom men dey jollie dance enta di hall afta di change of second outfit by di groom. Dem entertain di guests wit dia swaggas and style.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 7

End of Instagram post, 8
Actor Adeyemi Okanlawon dey congratulate di bride afta Remi introduce am as im wife "na my wife she be dis una don see am"
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 9
Layi Wasabi, wey be popular comedian dey dance and happy for di party. Di comedia scata di dance floor wit all im funny dance steps.
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 10

End of Instagram post, 11
Kunle Remi na graduate of di New York Film Academy for Los Angeles.
For 2010, Kunle Remi win Gulder Ultimate Search competition and im feature for im first feem for 2011 title “Heavy Beauty”.
For 2021, Kunle co-host Gulder Ultimate Search.
Remi start im modelling career afta im win Gulder Ultimate Search and im don advertise for plenti local and international brands.
Kunle na di popular actor wey play di role of Saro for Ainkulapo wit im colleague Bimbo Ademoye as im wife for di award-winning movie.
Who be Boluwatiwi Oye
Dis article contain content wey Instagram provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di Instagram cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of Instagram post, 12
Boluwatiwi Oye na graduate of Loyola University, Chicago.
She be di niece of Femi Otedola, wey make di billionaire her maternal uncle.
Femi Otedola and Boluwatiwi mama, Omotola Oye na di children of di former govnor of Lagos State, Michael Otedola and im wife Lady Doja Otedola.
Boluwatiwi na twin to Boluwatife Oye and dem come from Ekiti State for Nigeria.
Boluwatiwi Oye na daughter to Pastor Bimbola Oye and Omotola Oye.
Toladi Otedola wey be di bride cousin dey among her bridesmaid during di traditional wedding.
Boluwatiwi Oye describe her husband as pesin wey dey humble and love pipo genuinely.
She tok say im dey funny “ Im fit make me dey laugh, dey begin roll for ground wit di many voices and animations im dey use to tell me".