2025 Oscar Nominations: 'Emilia Pérez' and 'The Brutalist' Get Multiple nomination

Emilia Pérez won Best Motion Picture - Musical or Comedy for di Golden Globes earlier dis month.

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Emilia Pérez won Best Motion Picture - Musical or Comedy for di Golden Globes earlier dis month.
Read am in 5 mins

Di Academy of Motion Picture Arts and Sciences don begin unveil nominations for di 97th Oscars on Thursday afta delay sake of di Los Angeles wildfires.

Dis 97th Oscar give plenty nominations to feems wey pipo no too see like "Emilia Pérez" and "Di Brutalist."

Dis year nominations occur for different categories like best actor, best actress, best supporting actress, international cinema and original song plus odas.

List of best actor in leading role nominees

Last year Cillian Murphy take home di Oscar for best actor for im ogbonge performance for Oppenheimer – who fit follow for im footsteps dis year?

Dis na list of Oscar-hopefuls for best actor:

Adrien Brody (The Brutalist)

Timothée Chalamet (A Complete Unknown)

Sebastian Stan (The Apprentice)

Ralph Fiennes (Conclave)

Colman Domingo (Sing Sing)

Best actress nomination list is ...

Wit plenty acting talent, di best actress category go tough for di awards dis year.

Dis na actresses wey dey hope to get dia hands on di Oscar:

Cynthia Erivo in Wicked

Karla Sofía Gascón in Emilia Pérez

Mickey Madison in Anora

Demi Moore in Substance

Fernanda Torres in I'm Still Here

Who squeez onto di best supporting actress nomination list?

Da'Vine Joy Randolph hold up Oscar as she smile for camera.

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Da'Vine Joy Randolph hold up Oscar as she smile for camera.

Da'Vine Joy Randolph take di Oscar home for best supporting actress last year for her performance for The Holdovers.

For dis 2025, best supporting actress na one kain crowded category for di nominations list – see di ladies wey make am:

Monica Barbaro in A Complete Unknown

Ariana Grande in Wicked

Felicity Jones in The Brutalist

Isabella Rossellini in Conclave

Zoe Saldaña in Emilia Pérez

Singer Selena Gomez (Emilia Pérez) miss supporting actress di nomination list for best supporting actress, unlike her co-star Zoe Saldaña (Emilia Pérez).

Selena Gomez for Emilia Pérez

Wia dis foto come from, Netflix

Wetin we call dis foto, Selena Gomez for Emilia Pérez

Best Actor in a Supporting Role

Yura Borisov – Anora

Kieran Culkin – A Real Pain

Edward Norton – A Complete Uknown

Guy Pearce – The Brutalist

Jeremy Strong – The Apprentice

Na International cinema turn to shine

Films from 85 kontris n aim dem bin consideration before members of di Academy get chance to cast vote to select di five candidates for dis year Oscars. Di nominees na:

I'm Still Here - Brazil

The Girl With the Needle - Denmark

Emilia Pérez - France

The Seed of the Sacred Fig - Germany

Flow - Latvia

First-time candidates lead directing nominations

Shining di stage light on pipo wey dey work behind camera, di directing category dey usually get big big names inside di world of cinema and film.

Dis year, di pipo for nomination list:

Sean Baker for Anora

Brady Corbet for The Brutalist

James Mangold for A Complete Unknown

Jacques Audiard for Emilia Perez

Coralie Fargeat for The Substance

Best Picture

Anora

The Brutalist

A Complete Unknown

Conclave

Dune: Part 2

Emilia Pérez

I'm Still Here

Nickel Boys

The Substance

Wicked

Best Director

Sean Baker – Anora

Brady Corbet – The Brutalist

James Mangold – A Complete Unknown

Jacques Audiard – Emilia Pérez

Coralie Fargeat – The Substance

Best Actress in a Leading Role

Cynthia Erivo – Wicked

Karla Sofía Gascón – Emilia Pérez

Mikey Madison – Anora

Demi Moore - The Substance

Fernanda Torres – I'm Still Here

Karla Sofía Gascón na di first transgender pesin wey dem ever nominate for acting category

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Karla Sofía Gascón na di first transgender pesin wey dem ever nominate for acting category

Best Writing (Original Screenplay)

Anora

The Brutalist

A Real Pain

September 5

The Substance

Best Writing (Adapted Screenplay)

A Complete Unknown

Conclave

Emilia Pérez

Nickel Boys

Sing Sing

Best International Feature Film

I'm Still Here

The Girl with the Needle

Emilia Pérez

The Seed of the Sacred Fig

Flow

Best Animated Feature Film

Nick Park and Merlin Crossingham get nomination for animated feem Wallace & Gromit: Vengeance Most Fowl

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Nick Park and Merlin Crossingham get nomination for animated feem Wallace & Gromit: Vengeance Most Fowl

Flow

Inside Out 2

Memoir of a Snail

Wallace & Gromit: Vengeance Most Fowl

The Wild Robot

Best Documentary Feature

Black Box Diaries

No Other Land

Porcelain War

Soundtrack to a Coup d'Etat

Sugarcane

Best Film Editing

Anora

The Brutalist

Conclave

Emilia Pérez

Wicked

Demi Moore don already won one Golden Globe for her performance for Di Substance

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Demi Moore don already won one Golden Globe for her performance for Di Substance

Best Cinematography

The Brutalist

Dune: Part 2

Emilia Pérez

Maria

Nosferatu

Best Music (Original Score)

The Brutalist

Conclave

Emilia Pérez

Wicked

The Wild Robot

Best Music (Original Song)

"El Mal" – Emilia Pérez

"The Journey" – The Six Triple Eight

"Like a Bird" – Sing Sing

"Mi Camino" – Emilia Pérez

"Never Too Late" – Elton John: Never Too Late

Best Sound

A Complete Unknown

Dune: Part 2

Emilia Pérez

Wicked

The Wild Robot

Best Visual Effects

Alien: Romulus

Better Man

Dune: Part 2

Kingdom of the Planet of the Apes

Wicked

Best Production Design

The Brutalist

Conclave

Dune: Part 2

Nosferatu

Wicked

Best Costume Design

A Complete Unknown

Conclave

Gladiator II

Nosferatu

Wicked

Best Makeup and Hairstyling

A Different Man

Emilia Pérez

Nosferatu

The Substance

Wicked

Best Animated Short Film

Beautiful Men

In the Shadow of the Cypress

Magic Candies

Wander to Wonder

Yuck!

Best Live Action Short Film

A Lien

Anuja

I'm Not a Robot

The Last Ranger

The Man Who Would Not Remain Silent

Documentary Short Film

Death by Numbers

I Am Ready, Warden

Incident

Instruments of a Beating Heart