Di tori behind di viral video from Gaza of dis young girl wey carry her injured sister for back
Di tori behind di viral video from Gaza of dis young girl wey carry her injured sister for back
Dis video bin go viral about one young Gazan girl.
Video show di young girl as she dey carry her sister for back go hospital.
We follow Qamar tok about how she bin help her sister, and we also hear from di man wey find dem for di roadside.
We also hear from di girl mama, wey speak about her fear for her daughters future
Di mama also tok about di conditions for wia dem dey live currently.






