Di hyper-realistic baker wey dey turn household items into cakes

Wetin we call dis Video, Di hyper-realistic cake artist say di ginger to dey make household items into cakes
Di hyper-realistic baker wey dey turn household items into cakes
    • Author, Adesola Ikulajolu
    • Role, Broadcast Journalist, BBC News Pidgin
    • Reporting from, Lagos

Wen Ganiyu Ibrahim start dey make cakes, e say na from videos wey im watch online e learn how to make am.

For dis exclusive interview wit BBC Pidgin, di 25 year-old cake artist tok on how e become creator wey young pipo like to dey watch.

Wetin dey interesting for dis cake maker na how e dey bake cakes into different household items.

Video by: Adekola Olawale