Daughter of ex-Nigerian footballer Ibrahim Babangida wey die share final moments wit her papa

Wetin we call dis Video,
Daughter of ex-Nigerian footballer Ibrahim Babangida wey die share final moments wit her papa

Former Nigeria international Ibrahim Babangida die for car accident on 9 May and im daughter, Salma, share her last moment wit her papa.

She tok say Ibrahim bin teach her how to dey patient and be good pesin.

“I bin no dey aware say my papa and my uncle bin dey travel. E dey always advise me to be good pesin," Salma tok.

Filmed by Monday Idara