Nigeria military helicopter fire vessel wey dem gbab wit crude oil

Wetin we call dis Video, Stolen crude oil in Nigeria: Video of how Security operatives burn vessel dem gbab
Nigeria military helicopter fire vessel wey dem gbab wit crude oil

Security Operatives of di Joint Task Force, Operation Delta Safe, in collaboration with Tantita Security Services Nigeria Limited, burn one vessel wey dem gbab wit barrels of stolen crude oil for Escravos area of Delta State.

Na military helicopter fire di vessel from air.

Reports say di vessel wey allegedly dey owned by a Nigerian registered company, bin dey go Cameroon wit di crude oil onboard wen dem gbab am wit di captain and crew members onboard.

Di vessel dey burn

Wia dis foto come from, Other