'I no go any school to learn how to paint'

Wetin we call dis Video, Meet Basheer Bisola - Di lady painter
'I no go any school to learn how to paint'

Basheer Barakat Bisola na young lady wey accidentally become painter afta she see her friend dey paint and decide say she like am and go fit do am.

Bisola wey say she no go school to learn am begin paint my trying out her hand to paint dia house first.

She say na as she post wetin she do for her status pipo see am. Like am, hail her and tins change for her since den.

By Kareemot Salami and Monday Idara

Basheer Barakat Bisola