Good Friday quotes, messages and photos from around di world

Good Friday

Wia dis foto come from, Getty Images

Christians around di world dey celebrate Good Friday on 7 April.

For Good Friday, Christians dey observe di execution of Jesus', wen im die on di cross.

Na day of mourning for di Church and services go hold to reflect on Jesus pain and suffering.

Meanwhile for Nigeria, goment declare Friday 7 April and Monday 10 April as public holidays to mark dis year Easter celebration.

See some fotos from around di world how pipo dey observe di day.

Good Friday

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Indonesian Catholics take part for a re-enactment of di crucifixion of Jesus Christ for Good Friday
Good Friday

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Pilgrims carry one wooden cross along di Via Dolorosa (Way of Suffering) for Jerusalem Old City for Good Friday
Good Friday India

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Christian youths and devotees carry cross as dem take part for di religious procession to observe Good Friday for Kolkata
Good Friday

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Philippine Christian, Wilfredo Salvador wey take part for di re-enactment of di crucifixion of Jesus Christ on Good Friday pose for photo
Good Friday

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Christian devotees perform di re-enactment of di crucifixion of Jesus Christ on Good Friday for Amritsar

Good Friday quotes and messages

Nigeria Vice president Good Friday message torchlight grace, mercy and everlasting life.

Prof Yemi Osinbajo say: From here on, to all wey believe say di punishment for dia sins don dey paid for completely by di blood of Jesus wey im shed for di Cross: grace, mercy and everlasting life.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 1

Lagos state Govnor wish residents for di state and dia families a blessed and peaceful Good Friday.

Babajide Sanwo-Olu say: ‘’Di day dey remind us of di immense love Jesus Christ get for all of us, as im give up im life for di cross for our sins. Im selfless act teach us di importance of putting odas before ourselves, of serving wit humility and compassion, and of striving to create a better world for all.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 2

Edo state Govnor wish all Christain brothers and sisters a blessed and peaceful Good Friday.

Godwin Obaseki say: ''Good Friday na day of reflection, repentance, and gratitude for di ultimate sacrifice wey Jesus Christ make on di cross for di redemption of mankind. Na time to renew our faith in God and recommit ourselves to acts of kindness, compassion, and service to odas.''

Skip X post, 3
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 3

India Prime minister message tok about di ideals of service and compassion.

Narenda Modi say: ‘’Today on Good Friday, we recall di spirit of sacrifice di Lord Christ was blessed wit. Im withstand pain and suffering but no deviate from im ideals of service and compassion. May di thoughts of Christ keep inspiring pipo.’’

Skip X post, 4
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 4

UK Prime minister Rishi Sunak: ‘’Wish Christians for UK and around di world a blessed Good Friday.’’

Skip X post, 5
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 5

Nigeria President – elect, Bola Tinubu say: ''Happy Good Friday''.

Skip X post, 6
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 6

Nigeria President don hail Christians for di kontri and around di world as dem celebrate.

President Muhammadu Buhari say ‘’As we celebrate dis season wit our families, neighbors and communities, Make we do so in love, compassion, kindness, resilience and forgiveness.’’

Skip X post, 7
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Di BBC no dey responsible for di content of external sites.

End of X post, 7