'Dis my height don deprive me of so many tins for life'
'Dis my height don deprive me of so many tins for life'
Nigerian content creator Ruth aka Mature Madam say her height don deprive her of so many tins for life.
For interview wit BBC News Pidgin, Mature Madam say she dey find joy for social media afta di bully wey she receive sake of her height.
She say pipo dey see am like small pikin sake of her height.
"I dey feel good oh, I dey feel happy, becos God wey create oda pipo na di same God wey create me. Only be say I no tall, but na di same bodi wey dem get na im me sef get," she tok.
Filmed and edited by Monday Idara






