Beyoncé ginger Americans to 'sing a new song'

Wetin we call dis Video, Beyoncé say she dey tok on behalf of children
Beyoncé ginger Americans to 'sing a new song'

Singer Beyoncé na di latest superstar entertainer to endorse Kamala Harris bid to become di next US president.

For one rally in di city of Houston, Texas, she told tell di crowd say she no come dia as a celebrity or a politician, but as a "mother wey care deeply about di world my children and all of our children live in, a world wia we get di freedom to control our bodies."

She go on to ginger Americans to "sing a new song".

Donald Trump dey also campaign in di traditionally Republican state.