Ekiti residents tok wetin dem expect from new govnor

Residents of Ekiti state South West Nigeria dey head to di poll to vote for who go govern dem for di next four years. Some of dem tok to BBC Pidgin about wetin dem expect from dia new leader.