You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Burna Boy, Asake, Tiwa Savage plus oda artistes wey make di 2023 Headies nomination list
Di Headies, Nigeria biggest music award don announce di nominations list for di 2023 award.
Di list get names of both local and international artistes wey dey recognised for dia contribution to music industry in di past year.
Na on Tuesday, 11 July, Headies unveil di list of nominees for di “Rookie of di year”
Di award na for artiste wey just enta di entertainment industry.
Dem release di full Headies nomination list on Wednesday, 12 July.
Dis year award recognise international artistes wey don make di mark for di Nigerian music industry.
E also feature artistes wey dem specially recognise for dia excellence plus dia outstanding impact for di entertainment industry.
Headies award wey dey happun every year na ogbonge award for musicians across Nigeria and oda African kontris to recognise artistes wey dia songs don stand out in di year.
End of Di one wey oda users dey read well well
Headies neva announce di official date for di 16th award ceremony and wia e go hold.
Full nominations list for di 16th Headies awards
ROOKIE OF DI YEAR
Bayanni
Khaid
Guchi
Bloody civilian
Odumodublvck
Eltee skhillz
SONG OF DI YEAR
Calm down” – Rema
Last last” – Burna boy
Ku lo sa” – Oxlade
Buga” – Kizz Daniel & Tekno
Finesse” – Pheelz ft. Bnxn
Sungba remix” – Asake ft. Burna boy
BEST RECORDING OF DI YEAR
Burna Boy – Alone
Victony, Tempoe – Soweto
Omah Lay – I’m a mess
Oxlade – Ku Lo Sa
Davido, SSC – Stand Strong
Tems – No Woman, No Cry
ALBUM OF THE YEAR
Burna Boy – Love, Damini
Asake – Mr. Money With The Vibe
Rema – Rave & Roses
Omah Lay – Boy Alone
Victony – Outlaw
Davido – Timeless
BEST MALE ARTISTE
Asake
Rema
Burna Boy
Ruger
Kizz Daniel
Omah Lay
BEST FEMALE ARTISTE
Tems
Simi
Tiwa Savage
Ayra Starr
NEXT RATED
Spyro
Seyi Vibez
Young Jonn
Asake
Victony
PRODUCER OF DI YEAR
Magicsticks – Sungba Remix
Pheelz – Electricity
Andre Vibez, London – Calm Down
Tempoe – Soweto
Kel P – Kpe Paso
Rexxie – Abracadabra Remix
AFROBEATS SINGLE OF DI YEAR
Burna Boy – Last Last
Ayra Starr – Rush
Kizz Daniel, Tekno – Buga
Pheelz, BNXN – Finesse
Spyro – Who’s Your Guy
Ruger – Asiwaju
BEST RNB SINGLE
Burna Boy, Ed Sheeran – For my mind
Ckay – Mmadu
Dami Oniru – Just 4 U
Preye – Red Wine
Chike, Flavour – Hard to find
Simi, Fave – Loyal
BEST RAP SINGLE
Reminisce – Hustle
Ladipoe – Big Energy
Blaqbonez – Back in Uni
Psycho YP – Bando Diaries
OdumoduBlvck – Declan Rice
Jeriq, Phyno – My Bro
BEST ALTERNATIVE SONG
Wizard Chan – Earth song
Cruel Santino – Final champion
Basketmouth, The Cavemen – The Traveller
Boj, Moliy, Mellissa – In a loop
Flavour – Game Changer (Dike)
Obongjayar – Tinko Tinko
BEST VOCAL PERFORMANCE (MALE)
Oxlade – Ku Lo Sa
Ric Hassani – My only baby
Magixx – Love Don’t Cost A Dime
Chike – Spell Remix
Praiz – Reckless
Wande Coal – Kpe Paso
BEST VOCAL PERFORMANCE (FEMALE)
Niniola – Memories
Simi – Loyal
Liya – Adua Remix
Waje – In Between
Preye – Red wine
Dami Oniru – Just 4 U
BEST MUSIC VIDEO
Blaqbonez, Perliks – Back in Uni
TG Omori – PBUY
Director Pink – Spell Remix
Director K – Common Person
TG Omori – Bandana
Director K – Calm Down
BEST COLLABORATION
Asake, Burna Boy – Sungba Remix
BNXN, Kizz Daniel, Seyi Vibez – Gwagwalada
Pheelz, BNXN – Finesse
Spyro, Tiwa Savage – Who’s Your Guy Remix
Pheelz, Davido – Electricity
Wande Coal, Olamide – Kpe Paso
BEST STREET-HOP ARTISTE
Rexxie, Naira Marley, Skiibii – Abracadabra
Seyi Vibez – Chance (Na Ham)
Asake – Joha
Poco Lee, HotKid – Otilo
Zlatan, Young Jonn – Astalavista
Mohbad – Peace
BEST INSPIRATIONAL SINGLE
Stand strong – Davido ft Sunday Service Choir
Jireh (My Provider) – Limoblaze, Lecrae & Lappi Music
This year – Victor Thompson & Ehis ‘d’ greatest
ze Ebube – Neon Adejo
Tobechukwu – Nathaniel Bassey and Mercy Chinwo
I get backing – Victoria Orenze
HEADIES VIEWERS’ CHOICE
Ruger – Asiwaju
Victony, Tempoe – Soweto
Fireboy DML, Asake – Bandana
Ayra Starr – Rush
Asake – Terminator
Mavins – Overloading (Overdose)
Crayon – Ijo (Laba Laba)
Oxlade – Ku Lo Sa
Kizz Daniel, Tekno – Buga
Pheelz, Davido – Electricity
BEST WEST AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
Gyakie (Ghana)
Black Sherif (Ghana)
The Therapist (Liberia)
Camidoh (Ghana)
BEST EAST AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
Zuchu (Tanzania)
Hewan Gebreworld (Ethiopia)
Diamond Platnumz (Tanzania)
Eddy Kenzo (Uganda)
Rayvanny (Tanzania)
BEST NORTH AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
Marwa Loud (Morocco)
Wegz (Egypt)
El Grande Toto (Morocco)
Soolking (Algeria)
BEST SOUTHERN AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
AKA (SOUTH AFRICA)
Nasty C (South Africa)
Costa Titch (South Africa)
Uncle Waffles (Eswatini)
Focalistic (South Africa)
DJ Tarico (Mozambique)
BEST CENTRAL AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
Fally Ipupa (DR Congo)
Gaz Mawete (DR Congo)
Matias Damiaso (Angola)
Emma’A (Gabon)
Libianca (Cameroon)
AFRICAN ARTISTE OF DI YEAR
Burna Boy (Nigeria)
Marwa Loud (Morocco)
Black Sherif (Ghana)
Diamond Platnumz (Tanzania)
Rema (Nigeria)
DIGITAL ARTISTE OF DI YEAR
Burna Boy
Ayra Starr
Rema
Omah Lay
Kizz Daniel
Asake
INTERNATIONAL ARTISTE OF DI YEAR
Drake
Future
Selena Gomez
Don Toliver
Ed Sheeran
LYRICIST ON DI ROLL
Ladipoe – Clowns
Vector – Clowns
Payper Corleone – Fly Talk Only
Alpha Ojini – Vigilante Bop
A-Q – Family First
Tec (SDC) – Live Life
BEST RAP ALBUM
Payper Corleone – Fly Talk Only
Show Dem Camp – Palmwine Music Vol. 3
Blaqbonez – Young Preacher
Psycho YP – YPSZN3
Vector – TESLIM
Jeriq – Billion Dollar Dream
BEST ALTERNATIVE ALBUM
Basketmouth – Horoscopes
BOJ – Gbagada Express
Obongjayar – Some Nights I Dream of Doors
Cruel Santino – Subaru Boys: Final Heaven
Somadina – Heart of The Heavenly Undeniable
Native Sound System – Native World
BEST RNB ALBUM
Johnny Drille – Home
Chike – The Brother’s Keeper
Praiz – Reckless
Waje – Waje 2.0
Dami Oniru – Matter of Time
Simi – To Be Honest
HALL OF FAME
HALL OF FAME
Special recognition to one pesin of African Descent, for excellence and outstanding impact to di African entertainment industry, home and abroad. YOUSSOU N'DOUR
INTERNATIONAL ARTISTE RECOGNITION
Special recognition to an individual(s) for excellence and outstanding impact to di Nigerian entertainment industry within a specific period and/or di year under review.
SEAN ‘LOVE’ COMBS
Special Recognition Award
Sound Sultan