Precious Daniel: ‘Dis time last year, life bin dey hard well-well’

Wetin we call dis Video, Precious Daniel: ‘Dis time last year, life bin dey hard well-well’

Precious Daniel tok to BBC Pidgin again about one year afta we bin siddon do di first interview wit her and her papa, Daniel Issac.

Den, her papa wey dey battle wit blindness bin dey grind for Mile Three Market for Port Harcourt, Rivers state wen we find dem.

Dem tori us from dia new house now how life don be for dem since den, dia success, challenge dem face and future plans.

Video by: Karina Igonikan and Ufuoma Gift