Electoral college meaning: Explainer on how Trump or Biden fit win US Election 2020

Wetin we call dis Video, US election 2020: Electoral college explainer on how Trump or Biden fit win

Americans go decide on 3 November, 2020 who go be dia new president.

But no be American voters dey directly elect di president of di United States, but na by members of wetin dem dey call di electoral college.

See how di system dey work.