Israel Adesanya knock out Paulo Costa to win UFC 253 middleweight championship

Wia dis foto come from, Getty Images
Nigerian Mixed Martial Arts fighter, Israel Adesanya don defend im middleweight belt afta im knock out Paulo Costa for di second round of di UFC championship on Sunday, 27 September.
Adesanya bin finish Costa left leg wit plenti leg kicks for di first round, come finish di second round wit leg kick to Costa face wey make am land for ground as Adesanya continue to dey punch am until referee gats stop di fight.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Dis victory don end Costa unbeaten record.
E don tey wey Adesanya and Costa don dey ginger for di fight, dey threaten each oda sotay UFC presido Dana White predict say e go be di fight of di year.
Just like White take predict, di fight break internet as fans enta social media to hail Adesanya.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3