John Lewis accomplishments as U.S. Representative, Donald Trump on John Lewis death and Rest in Power tributes to di congressman, civil rights movement icon

John Lewis

Wia dis foto come from, Reuters

Read am in 4 mins

John Lewis, wey die on Friday at age 80, na di youngest and last survivor of di Big Six civil rights activists wey organize di 1963 March on Washington. Na him bin speak shortly before di Rev. Martin Luther King Jr., give im "I Have a Dream" speech.

Pipo pay great attention and obey John Lewis for much of im life inside di civil rights movement hustle for America.

John Lewis major life and times between 1940-2020

John Lewis congress death

Wia dis foto come from, Twitter/Nancy Pelosi/@SpeakerPelosi

Wetin we call dis foto, John-miles Lewis
  • Born in rural Alabama during di dark days of Jim Crow segregation, Rep. John Lewis rise from poverty to become a leader of di civil rights movement.

February 21, 1940: Born di son of Black sharecroppers near Troy, Alabama.

___

  • Between September and December 1959: Wit im long interest in civil rights and inspire by di work of di Rev. Martin Luther King Jr., Lewis participate for a series of workshops on nonviolent confrontation while im dey attend college in Nashville, Tennessee.

He also participate for di sit-ins, mass meetings and the landmark "Freedom Rides" of 1961 wey bin test racial segregation in di South.

___

  • January 1963: Serving as chairman of di Student Nonviolent Coordinating Committee, Lewis arrive Selma, Alabama, to help register Black pipo to vote.

Eight months later and just days afta helping Martin Luther King Jr. organize di March wey happun for Washington, Lewis chop arrest for di first of more than 40 times, for civil rights activities in Selma.

Wetin we call dis Video, John Lewis is the last surviving speaker from the 1963 March on Washington

___

  • March 7, 1965: On di day wey evri now know as Bloody Sunday, John Lewis and a line of nonviolent estimated 600 voting rights marchers bin chop beating and tear-gass by Alabama state troopers inside Selma.

He spends two days in a hospital. Na dat goment action of violence help speed up di passage of the federal Voting Rights Act.

___

  • March 21-25, 1965: Lewis join thousands of odas during di Selma-to-Montgomery voting rights march.
John Lewis and Civil rights movement before Barack Obama become 44th U.S. President

Wia dis foto come from, Bettmann/Getty Images

Wetin we call dis foto, Lewis (wey be third pesin form di left) dey follow Martin Luther king to march for Selma for 1965

__

1971: Lewis take over as executive director of di Voter Education Project, a program of di Southern Regional Council.

___

  • April 5, 1977: Lewis, make im first attepmt to contest for Congress inside metro Atlanta, e lose to one popular white politician inside runoff.

Later dat year e collect appointment from President Jimmy Carter to direct ACTION, wey be federal volunteer agency.

___

  • Oct. 6, 1981: Lewis win im first political office wit im election as a member of di Atlanta City Council, wia im serve until 1986.

___

  • Nov. 4, 1986: Dem elect Lewis to Congress representing Georgia 5th District, wey include much of Atlanta.

E win re-election 16 times, most recently without opposition for 2018. Only once na im he receive less than 70% of di vote.

Is John Lewis a democrat and did John Lewis have children na im pipo dey ask

Wia dis foto come from, Twitter

Wetin we call dis foto, John Lewis

___

  • 2001: Lewis receives di John F. Kennedy Profile in Courage Award for Lifetime Achievement, one of many oda honors wey im bag.

Im also collect Presidential Medal of Freedom, di nation's highest civilian honor, presented by President Barack Obama in 2011.

___

  • April 27, 2009: Lewis and four odas chop arrest in Washington during one demonstration for di embassy of Sudan.

Dem bin dey protest di expulsion of aid workers inside one humanitarian crisis.

___

  • March 8, 2015: Lewis join Obama, former President George W. Bush and thousands of odas for Selma during di commemoration of di 50th anniversary of Bloody Sunday.

___

  • June 22, 2016: Lewis lead one Democratic sit-in on di House floor to protest di way goment neva take action on gun control measures.

___

  • Dec. 29, 2019: Lewis announce say im don catch advanced pancreatic cancer.

___

  • July 17, 2020: Lewis die at di age of 80.

___

Sources: Lewis' congressional biography, U.S. District Court records, The Associated Press files.

John Lewis death date and John Lewis accomplishments

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, John Lewis

Tributes to John Lewis

From across di world pipo dey pay respect over di death of di rights icon and `American hero'

From Harvard University to former US President Barack Obama na accolades upon accolades dey pour in as respect for John Lewis.

Di flag of USA go fly at half-staff as a mark of respect for di memory and longstanding public service of Representative John Lewis.

Trump on John Lewis death

Wia dis foto come from, AFP

Wetin we call dis foto, Di flag dey fly at half mast over di White House
Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Skip X post, 6

End of X post, 6

Skip X post, 7

End of X post, 7

Skip X post, 8

End of X post, 8

Skip X post, 9

End of X post, 9

Skip X post, 10

End of X post, 10

Skip X post, 11

End of X post, 11

Skip X post, 12

End of X post, 12

Skip X post, 13

End of X post, 13

Skip X post, 14

End of X post, 14