Shey Neem leaves fit cure COVID-19?

Wetin we call dis Video, Shey Neem leaves fit cure COVID-19?

E get some claim say di leaves of neem tree, wey locally dem dey call ''Dogoyaro'' (for some places) fit cure coronavirus or reduce im symptoms.

Na lie o.

E no get any Ogbonge tori wey support dis claim. World Health Organization dey tok say no treatment or cure dey ground for COVID-19