Plateau state curfew: Jos dey for lock and bolt sake of killi killi

Wia dis foto come from, Getty Images
Authorities don nack 6pm to 6am curfew for Jos sake of ethnic and religious tension wey dey spread for di north central city for Nigeria on Friday.
Yakubu Datti, wey be Plateau state commissioner of information, tell BBC say di curfew for Jos North and Jos South local goment areas na to prevent more palava.
Tori be say suspected herdsmen attack one Christian community for di city yesterday and dem killi killi at least four pipo.
Captain Umar Adamu, wey be tok tok pesin for di special military task force for Plateau state, tell BBC say at least two pipo wunjure for di attacks.
Tori be say Friday attack na revenge attack for di killi killi of one herdsman.
One eyewitness for Jos tell BBC Pidgin say, im see one group of young Hausa men wey dey use weapons wey include machette to attack one car owner for di Gangare area of Jos North.
Di men almost comot di hand of di man if not for soldiers wey shoot for air.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3
Many shops for Jos don close and pipo dey for house wit no chance to enta road.
End of Di one wey oda users dey read well well
Herdsmen wey be moslem settlers and pipo for Jos wey be Christians get long history of fight fight between diasef.
Dis year alone dozens don die on top dis kain religious and ethnic palava.