A seven day send off dey in di pipeline including a lying in state and one church service by di Anglican Church.
Archbishop Desmond Tutu bin dey much-loved figure around di world - principally for im role in South Africa struggle against apartheid.
For here, we don torchlight back on di life of di Nobel Peace Prize winner inside foto.
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Desmond Tutu receive di Nobel Peace Prize in 1984 for im non-violent fight against white minority rule in South Africa
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Tutu, with his wife Leah by im side, dey laugh after dem appoint appointed Anglican Archbishop of Cape Town in 1986
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Tutu dey visit Kagiso township, west of Johannesburg, on August 23 1990
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Tutu clap hands as he watch Nelson Mandela and South African President FW de Klerk receive di Nobel Peace Prize for ending Apartheid in South Africa, 1993
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Archbishop Tutu with di Queen and South African President Nelson Mandela (right) in Cape Town in 1995
Wia dis foto come from, Archbishop of Canterbury
Wetin we call dis foto, Archbishop of Canterbury and Archbishop Desmond Tutu
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Archbishop Desmond Tutu during London Celebrates A Decade Of South African Freedom, for Trafalgar Square, UK, 2004
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Desmond Tutu dancing for di launch of im biography, Tutu: The Authorised Portrait, di day before im 80th birthday for St George Cathedral in Cape Town, 6 October 2011
Wia dis foto come from, Angélique Kidjo
Wetin we call dis foto, Archbishop Desmond Tutu and Angélique Kidjo
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Tutu bin decades be a friend of former South African President Nelson Mandela, and become emotional wen e dey speak for im funeral in 2013
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, In 2013, then-US President Barack Obama take a tour of di Desmond Tutu HIV Foundation Youth Centre inside Cape Town
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Spiritual leader Dalai Lama here in 2015 dey share im birthday cake with Tutu for di Tibetan Children Village School in Dharmsala, India
Wia dis foto come from, Other
Wetin we call dis foto, Di Dalai Lama and Desmond Tutu
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Archbishop Tutu met Harry and Meghan - di Duke and Duchess of Sussex - and di baby son Archie Mountbatten-Windsor in 2019
Wia dis foto come from, Atiku Abubakar
Wetin we call dis foto, Archbishop Desmond Tutu. and former Nigerian Vice President Atiku Abubakar
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Leah Tutu dances next to her husband (right, seated) during one church service to celebrate im 90th birthday in Cape Town, 2021