Christmas celebrations around di world

People across di world dey celebrate one of di holiest times for di Christian calendar. But dis year church services and events (Christmas Day is celebrated by western churches on 25 December but by eastern churches on 7 January) na few pipo dey only attend because of di coronavirus outbreak. Social distancing and wearing of face masks now na di new must.

Pope Francis lead Christmas Eve Mass for St Peter's Basilica inside di Vatican before a very reduced number of congregation

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Pope Francis lead Christmas Eve Mass for St Peter's Basilica inside di Vatican before a very reduced number of congregation
Pope Francis celebrate Christmas Eve Mass. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, In im homily, di pontiff say Christmas na time not to feel sorry for oneself - but to comfort others
Christmas Eve Mass in St Peter's Basilica. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, Dem hold di traditional midnight Mass early because of curfew. About 100 pipo attend di service, down from di usual thousands
Children light candles at the entrance gate of the Sacred Heart Cathedral in Delhi, India. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, For India, children light candles for di entrance gate of di Sacred Heart Cathedral for di capital Delhi
Women wear face masks as they pray during a Christmas Eve Mass in St Andrew's Church in Karachi, Pakistan. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, Dis women pray silently during di service for St Andrew's Church in Karachi, Pakistan
Christmas decorations in Woodend, Northamptonshire, the UK. Photo: 23 December 2020

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, For UK, residents of di village of Woodend, Northamptonshire, decorate their houses in di build-up to Christmas
People gathered around a fire during a Mass in the Virgin Mary Church in Baghdad, Iraq. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, Reuters

Wetin we call dis foto, For Iraq, pipo gather around fire during Mass for di Virgin Mary Church for di capital Baghdad
Elderly residents and a nurse celebrate Christmas in Santiago de Compostela, Spain. Photo: 24 December 2020

Wia dis foto come from, EPA

Wetin we call dis foto, And festive cheers dey di air for dis centre for di elderly for Santiago de Compostela for Spain

All pictures copyright