Happy Independence Day Nigeria pictures and wishes on ''October 1st" from Nigerians for "Nigeria At 60"

Wia dis foto come from, Presidency
BBC Pidgin don gather "Happy Independence Day Nigeria pictures and wishes" on 1 October, 2020 from Nigerians just for you.
Na on dis day for 1960, Africa most populous nation declare im independence from British colonial rule.
Nigerians and other Africans dey use Hashtags like #Nigeria60AndUseless, #NaijaLikeNeverBefore, #NigeriaAt60 #IndependenceDay, #60Together react on how dem feel about di journey of di kontri since e get independence 60 years ago.

Wia dis foto come from, Presidency
Check out "Nigeria At 60" quotes, pictures and wishes:
"I dey convinced say if we pursue our aspirations TOGETHER we go dey able to achieve anytin wey we want. Na wetin informed our adopting di theme TOGETHER to mark this epochal event"- President Muhammadu Buhari quote from im Diamond Jubilee presidential broadcast.

Wia dis foto come from, Presidency
United Nations Development Programme (UNDP) for dia Happy Independence Day Nigeria wishes, tok say Naija dey stronger together.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Nigeria Football Federation (NFF) Happy Independence Day Nigeria wishes na for kontri pipo to celebrate.

Wia dis foto come from, NFF
Some goment departments post Happy Independence Day Nigeria pictures and wishes for dia social media pages.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

Wia dis foto come from, Presidency
Di history of Nigeria journey to nationhood begin inside Lagos for di old Race Course, Tafawa Balewa Square on dat rainy 1 October, 1960 morning. Na soft reminder for Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu.
End of Di one wey oda users dey read well well
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 6
Nollywood Stars post some quotes and wishes
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9
Former President Goodluck Jonathan Happy Independence Day wish for Nigeria na to promote peace, unity and hope.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 10
Atiku Abubakar, Nigeria former presidential candidate call for release of all political prisoners.

Wia dis foto come from, Atiku Abubakar
Speaker of Nigeria House of Representatives dey look forward to 100 years of Nigeria nationhood as di kontri celebrate 60 years independence today.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 11

End of X post, 12
Nigeria Deputy Senate President Senator Ovie Omo-Agege also tweet to hail Nigeria at 60.
Omo-Agege for im anniversary message call those wey dey try break Nigeria to join hands wit President Muhammadu Buhari to make Nigeria a better place for the current and coming generations.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 13
Opposition party, di Peoples Democratic Party hail Nigeria at 60 say despite di challenges for di kontri, di party believe in a prosperous Nigeria governed by di rule of law and di fear of God.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 14
UK Prime Minister Boris Johnson also congratualte President Muhammadu Buhari and Nigerians on dis occasion.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 15
Germany also wish Nigeria well.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 16
Shina Peller wey be Nigerian lawmaker and owner of one popular nigh club for Lagos, di kontri bizness capital say: "Don't give up on Nigeria!".

EiENigeria wey be civil social organization for good governance inside Nigeria dey ask "Wetin Nigerians Be Celebrating?
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 17
Nigeria Labour Congress also send dia wishes to Nigerians.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 18
Delta State Govnor wish Nigerians to keep di vision of di founding fathers alive.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 19
Home na where di heart dey, Happy 60th Nigeria, my father land! - Na so Anthony Joshua take celebrate di Independence Day.

Wia dis foto come from, Anthony Joshua
Even BBC dey rep Nigeria wella like WaZoBia!

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 20
Nigeria gain independence from Britain on 1 October 1960. Seven years later, one civil war happun, di south-eastern region wan breakaway to form Biafra state.Millions of people na im dem believe say die before di war end 1970.Tension continue to dey between di north and south and competitions between ethnic groups.