Libya deadly war and di role wey UAE drones play inside am
On January 4 dis year, around 50 cadets bin dey do dia normal-normal drills for one military academy for di Libyan capital, Tripoli.
Di BBC don expose one new evidence say drone wey United Arab Emirates dey operate kill 26 unarmed cadets for di military academy for Libya capital of Tripoli in January 2020.
Chop warning: Dis report contain some images wey fit disturb pesin!


