You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Pierre Nkuruziza: Who be di Burundi president wey rule for 15 years?
Burundi President Pierre Nkurunziza don die of 'cardiac arrest', according to wetin goment tok for Twitter.
Afta e don stay power, oga Nkuruziza suppose comot office for August.
Afta which im for take di title of 'supreme guide to patriotism'.
Burundi don announce seven days of mourning.