Coronavirus: Africans react to French doctors comment to test Covid-19 vaccine for di continent

Wia dis foto come from, Gallo Image
For Twitter trend wey don gada plenty reactions, pipo across di continent dey use di hashtag #AfricansAreNotLabRats to chook mouth inside wetin two doctors tok for one live Television programme.
Doctors Jean-Paul Mira, head of intensive care at Cochin hospital for Paris, and Camille Locht, head of research for Inserm tok say make dem test di vaccine as protection for coronavirus for Africa on top say di continent no get masks, treatments, resuscitation.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Di statement make Africans vex sotay former footballers like Didier Drogba and Samuel Eto'o tok for social media say make dem no take African pipo as human guinea pigs. Eto'o call di doctors say dem be killers.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
However, di institution wey employ one of di doctors say pipo no understand di doctor comments as dem believe say dem no suppose exclude Africa from any research into Covid-19 vaccines.
Health research institute Inserm for statement say di video clip wey go viral for social media no mention say dem don also begin di test for several European kontris and for Australia.
Di issue of medical research for Africa dey controversial - because for recent times cases don dey wia large pharmaceutical companies conduct unethical research for Africa including di meningitis trial for Nigeria in di 1990's wey kill many children.