Met Gala 2019: Celebrities wey dress to kill for di red carpet
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Lady Gaga later come take am off to reveal her final outfit
Di Met Gala, wey be annual benefit event for di Costume Institute for Metropolitan Museum of Art inside New York, na one of di world biggest fashion events.
Dis event na wetin pipo know for im exclusive guest list, expensive tickets and - most of all - ogbonge dressings, based on different theme everi year.
Wetin we call dis foto, Cardi B no come play at all as she attend di 2019 Met Gala wey Celebrate Camp: Notes on Fashion for Metropolitan Museum of Art
Dis year, di theme na Camp: Notes on Fashion - and e dey happun di same time wit one upcoming exhibition for di Met, plus dey inspired by photographer Susan Sontag 1964 essay, Notes on Camp.
Di dressing dis year dey like di exhibition, based on "irony, humour, parody, pastiche, artifice, theatricality and exaggeration".
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, Lady Gaga, one of di event co-hosts, arrive wit billowing pink outfit...
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, Wey come open up to reveal black gown, her second outfit...
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Dis na Lady Gaga third outfit, slim-fitting pink gown
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Serena Williams, wey be also co-host, arrived wit neon yellow gown - wit matching Nike trainers
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Why wear just one hat wen you can wear four, like Janelle Monae
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Kenyan actress Lupita Nyong'o smiles for di camera wit her ogbonge dress
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Actor Michael Urie decide to go for two looks in one
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Actor Ezra Miller, meanwhile, show off different make-up art wey go make pipo eyes do twikkle twikkle
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Katy Perry, meanwhile, dress as a chandelier
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Reality TV family di Kardashians come out in force for dis year event
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Kim Kardashian West attend di 2019 Met Gala celebrating "Camp: Notes on Fashion"
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Here na di newlyweds Priyanka Chopra and Nick Jonas, wey tori say dem first meet for di Met Gala for 2017
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, Nick older brother Joe and im new wife wey be Game of Thrones star Sophie Turner, two of dem just newly marry too
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Bollywood star Deepika Padukone dress like Barbie for large pink gown
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Di third co-host na Harry Styles, wey wear sheer black top and high-waisted trousers
Wia dis foto come from, Reuters
Wetin we call dis foto, Alessandro Michele, of Gucci fashion house, na di event final co-host
Wetin we call dis foto, Singer Billy Porter enter di red carpet wit ogbonge style before im flexi im wings in front of di crowds
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, And theatre owner Jordan Roth turn imself into a theatre hall
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Singer Celine Dion, be like say na she be di original queen of 'camp', no disappoint im fans at all
Wia dis foto come from, Getty Images
Wetin we call dis foto, Actor Jared Leto clearly believes say two heads dey better than one
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, US drag queen Aquaria go for painted hair and diamante hand-pieces
Wia dis foto come from, AFP
Wetin we call dis foto, While actor Yara Shahidi go all out wit di feathers...
Wia dis foto come from, Rabbani and Solimene Photography
Wetin we call dis foto, Law Roach and Zendaya attend di 2019 Met Gala Celebrating Camp: Notes On Fashion wit unique style
Wia dis foto come from, EPA
Wetin we call dis foto, ...Much like di Met Gala's main host, Vogue editor Anna Wintour