Donald Trump say make European kontris carri dia IS fighters

Trump

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Trump say IS Caliphate don ready to fall
Read am in 1 mins

US President Trump don tell UK and oda European kontris to collect and carri go court, more than 800 Islamic State (IS) group fighters wey be dia citizens, wey dem capture for battle.

Na for im twitter page in tok dis one.

Dis tweet dey come afta Kurdish forces wey US dey dia back continue to fight IS for area inside Syria side of di Iraqi border.

Oga Trump add say IS caliphate dey "ready to fall."

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Oga Trump bin tok on Friday say dem go announce di defeat of IS "over di next 24 hours," but di 24 hours pass on Saturday and White House no tok anything about am.